Michael
Cull wey be 64 year old no fit wear even custom-made trouser again as
him leg don swell pass wetin people dey imagine. The growth begin after
him get car accident for 10 years wey don waka pass, and since that
time, the leg dog swell reach 20kg.
Cull wey be retired computer technician hear say dem fit operate am but as time reach for doctor wey promise am say him fit carry out the operation, the doctor talk say e no dey possible.
Doctors wey dey Dundee for Scotland don suggest say e get one compression device wey dem fit use but na weekly dem go dey change am from Mr. Cull leg.
Even though dem say na elephantiasis, dem no see the parasite wey dey fit cause this kind big growth for Mr. Cull body.
- See more at: http://pidginrepublic.com/ng/forum/285/man-leg-wey-swell-reach-20kg-in-10-years-photo#sthash.SKqPwoOY.dpuf

No comments:
Post a Comment